(Iron Man arrives at a rooftop where Peter is sitting)
Iron Man:First of all,you go almost spoil everytin and second of all you go dey destroy the tracker wey I put just to do wetin I say make you no do.
Peter:Shey,everybody dey okay?
Iron Man:(Angry)I dey talk to you,you dey talk rubbish!
Peter:Oga Simons,you no go blame me naa!Those weapons dey outside and I ghas do something,e fit be Boko-Haram naa,you know say Vulture na one of dem.And I even tell you,you no hear!Even if you care,shey you no suppose dey here make you no dey use Airtel network drive your suit?!
(Tony comes out of the suit and starts slapping and hitting Peter repeatedly)
Tony:Na me you dey talk to?!Kneel for here!(Peter kneels)You know say na only ME!ME!believe in you,everybody talk say I dey craze say I bring teenage pikin wey neva 18 enter hero game.What if say somebody kpai today,dem go blame you,and if you kpai,your aunty go dey shout for my head,I no want that one,I be Anthony Simons and I get reputation to keep.
Peter:No vex sir...
Tony:That one no go change anything.Well,I dey take the suit.
(Peter stands up and Tony gives him a cruel look)
Peter:For how long sir?
Tony:You be spoilt pikin and I go deal with you.Out of all the things wey I tell you,na only suit own you hear abi.
Peter:(Scared)No!No sir!
(Suddenly the Iron Man armour arm closes up and a cane pops out of it and Tony flogs Peter with it repeatedly and makes him kneel)
Peter:No vex sir!Ah!(Crying)
Tony:(Quits flogging)I dey take the suit!!!And if you no get cloth!!!I go get you rag!!
The End.
I know it is not the best but still just manage it
Comments

Thanks for the comment